WHEN THE GOING WAS GOOD.
WHEN THINGS WERE LIKE THIS THEM NO CALL US BUT WHEN E GO BAD THEM INVOLVE ALL OF US. NA GOD GO JUDGE UNA.
IF ONLY HE COULD JUST SET HIMSELF FREE.

I BELIEVE YOU.
HMMMMMM! OK.

THE GUY NO DEY WHITE HOUSE AGAIN SO E GO EASY FOR UNA TO CATCH AM, BUT I WARN U, CIA AND FBI STILL DEY GUARD THE GUY.
IF OMO DO THIS, I WONDER WETIN AERIAL FOR DO.WHY STAY NEAR MOSES WHEN YOU SEE WATER? NA YOUR FAULT.